thanks

Jan. 23rd 04:53 PM 2010
hun...have a wonderful weekend too

Tnx hav a fabulous wked n stay blessed dear.Takkie.

Jan. 23rd 04:00 PM 2010
Free Image Hosting Celebrity Pictures Upload Photos
Click here to more celebrity images


Celebrity Images Upload Photos Funny Pics
Click here to more celebrity images

EHYA SAFE JOURNEY

Jan. 22nd 07:55 AM 2010
AMA PARY 4 UR PROTECTION AND SAFETY.DONT GO FOR LONG THOUGH. NOW U BE CAREFULL OUT THERE THOUGH.BIG HUG TO TONY

ohh

Jan. 22nd 07:25 AM 2010
wat do u mean he told u

SO IF PRESON NO BE UR BABE

Jan. 22nd 06:53 AM 2010
u no go buy something for am abi? even if na cookies? i like choko milo though. do u still remember that?(like a chocolate in naija)lol

......

Jan. 22nd 05:25 AM 2010
MySpace Graphics
Visit GlitterHound.com

watn u chop remain form self

Jan. 21st 06:43 PM 2010
abi u no bring any thing from the street 4 me?

tony baba lol

Jan. 21st 06:37 PM 2010
am back lol how is ur day going?

oh so u dey around self

Jan. 21st 02:03 PM 2010
WELCOME lol

TONY TONY

Jan. 21st 01:58 PM 2010
too funny. temitee dey tell u say she don marry ooooo. i no won hold on to any thing or grab any thing either oooooo. person wey don marry no dey look outside oooooooo.beside na education dey for my mind now nothing else papi. topic changed joooooooooooo lolthis one wey u no dey stay online like b4 again e be like say levels don change abi? like ur attentions is really needed . alright u take good care of ur self and be safe