psquare - Busy body remix (With Lyrics)

Busy body remix

INTRO
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
every body eh
Its the Weird MC
eh eh eh [this is the remix] (x3)
eh eh eh

VERSE 1
:: Weird MC
Ok now
bring it on now
Here we go now
With the flow now [huh]
Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya

:: P Square
See them, see them
them done come back again now
I beg you sister, abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
cos me no like no pretender

HOOK
So make you stop to dey look
and start to dey groove
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu [oh oh]
Wey go make you soji [oh oh]
I love your boom boom bare
you make me really wanna touch your ware

When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

CHORUs
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh

Somebody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]
Everybody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]

Rudeboy

VERSE 2 :: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey feel me
You dey soji Mr. DeeJay
you dey kill me
Wine up your body
if you dey dig me
So make you tease me, tease me
till I lose control
cos your know why, my sister, we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother [eh]
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


E yago l'ona
Weird MC dey come

VERSE 3 :: Weird MC
What you gonna do
where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh

:: P Square
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS (till fade)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.1/5 average , 11 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (38)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Kido ft. Karen Igho
Jump and Pass
by Kido ft. Karen Igho


P.R.E ft. Dammy Krane
Omoge
by P.R.E ft. Dammy Krane


Timaya
New Born Baby
by Timaya


Olamide ft. Iyanya
Take It Inside
by Olamide ft. Iyanya


Solidstar
Twerk
by Solidstar


Wizkid
Outro [Love Music]
by Wizkid


Ray T ft Sugar gray
I feel your pain baby
by Ray T ft Sugar gray


kevin realstar
sweetest party
by kevin realstar


paguddy & wizkid
south south life part 1
by paguddy & wizkid


Wizkid
Talk
by Wizkid


DUNCAN MIGHTY
BLACKBERRY
by DUNCAN MIGHTY


Timaya
Hustle Everyday
by Timaya


Psquare
Me and My Brother
by Psquare


Terry G intro to LilAngel
Terry G & LilAngel G She wan wound me
by Terry G intro to LilAngel


Sheyi Shay ft. Timaya
Killing Me Softly
by Sheyi Shay ft. Timaya


9KINS
onyenkegi
by 9KINS



2swass ft timaya
free me
by 2swass ft timaya


WIZKID/FERI-D
ROLL IT by FERI'D
by WIZKID/FERI-D




M.sador
SHAKE UR BOOTY
by M.sador


Otis Maho ft. Reminisce
Dobale
by Otis Maho ft. Reminisce


Essence
Give Me More
by Essence


Burna Boy Ft. 2face & Timaya
Abeg Abeg [Remix]
by Burna Boy Ft. 2face & Timaya


Iyanya
Head Swell
by Iyanya



Davido
One-of-A-Kind
by Davido


DU_PI TU
TONIGHT
by DU_PI TU


Jfortune
Spoil Me Tonight
by Jfortune


Davido [Prod. by Young D]
Kalo Connect
by Davido [Prod. by Young D]


MayD ft. Davido
Ur Eyes
by MayD ft. Davido



J Martins Ft. Cabo Snoop
Goodtym
by J Martins Ft. Cabo Snoop


Waconzy
I Celebrate
by Waconzy


psquare
Busy body remix
by psquare


Flavour
Ada Ada
by Flavour


Iyanya
Am the one
by Iyanya


Timaya ft. Terry G
Malo Nogede
by Timaya ft. Terry G


Dj Slim Prince - Timaya Malonogede Vs NeeJoneS Omoge Miliki
Dj Slim Prince - Timaya Malonogede Vs NeeJoneS Omoge Miliki
by Dj Slim Prince - Timaya Malonogede Vs NeeJoneS Omoge Miliki


Timi
Mekuele
by Timi



DJ STUPID BLEND CUTLASS BY  TIMAYA
TIMAYA CUTLAS REMIX DJ STUPID
by DJ STUPID BLEND CUTLASS BY TIMAYA


ultimate nwaumuahia ft young game
obiriwo
by ultimate nwaumuahia ft young game


timaya
adawa timaya
by timaya



Related

oga
by Rudeboy Psquare


why
by TUPEE FT PSQUARE


victory
by holy power ft psquare


chizoba
by Rudeboy (Psquare)


zombie
by Mr. P (Psquare) ft. Simi


penalty dance
by Mr. P (Psquare) ft DJ Switch



ebeano (internationally)
by Mr. P (Peter Psquare)


ifai
by Rudeboy (Psquare)


my way
by Mr. P (Peter of Psquare)


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss