Rudeboy (Psquare) - Chizoba (With Lyrics)

Chizoba

Paul Okoye otherwise known as rudeboy of psquare has released his 4th single as a solo artist and this song is titled Chizoba, it sounds alot like the popular psquare tunes. Enjoy the song Chizoba below:


ENJOY THE LYRICS:

(Intro)
Yea, eh eh, oh yea oh yea
Eh eh, oh yeah oh yeah
Them no know what’s up o
Eh eh

[Verse 1]
Something is killing me slowly and I’m feeling so lonely
Now I’m looking up to God o, eh eh eh
Paid my tithe, I paid my dues, see distractions everywhere
Now me feeling emotions eh

(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say

(Chorus)
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh aih

(Verse 2)
But they no know what’s up oh, my God is bigger
Na Him wey dey put man on top oh and na wetin dey sup oh
I’m down on my knees everyday, I pray to God, I beg am say make nobody fall oh
Cause now everything come dey change
E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire, strike them down, them go tire tire
Show dem say You be God oh

(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say

(Chorus)
Thats why me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me

[Bridge]
Oh yeah, oh Yeah, eh eh
Oh yeah, oh yeah eh eh

(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say

(Chorus)
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh ai

(Outro)
Eh ai, ewo chimo
Ehehe, Lord Sky on the beat

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Mon, 19 Nov 2018 14:59:20 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 4.5/5 average , 2 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (3)

I like this music

Related

oga
by Rudeboy Psquare


ifai
by Rudeboy (Psquare)


fire fire
by Rudeboy Psquare (Paul Okoye)


Top Songs

Vivian Galaxy
Jerry
by Vivian Galaxy

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more