hi...

Apr. 16th 12:18 PM 2008
just passin by...decided 2 drop sum luv...tk care

BRODA

Apr. 16th 12:13 PM 2008
how far na........? How Glas and gow?

canman..this man

Apr. 16th 12:06 PM 2008
wetin u dey do...all this bunnies just they find u scatter...u be OBASANJO pikin?...guy how london...

confused

Apr. 12th 11:02 PM 2008
guy wetin dey happen for here wey i no know...no do make i dig into matters myself ohhh...cos there is something beansy going on here...and i can smell it...u know wat i mean...lmao

BRODA

Apr. 12th 11:00 PM 2008
widda?.........how Glas and gow....lol?......how we dey do wkend?

elvis

Apr. 12th 11:09 AM 2008
wats up wiv u
just passin by and said i shld hollla
hw Glascow nw

elvis........

Apr. 7th 11:05 PM 2008
its nt nice....... at least u shuld av said bye............... av fun whereva u ar sha.....

u !

Apr. 7th 01:16 PM 2008
u wey no every thng.na u make me run nw.u knw wat i'm taking about.

OK NOW

Apr. 7th 01:14 PM 2008
WATS HAPPENING THERE...GUY MAKE SURE SAY U TRACK CHICKS B4 U COME BACK...

WERE ARE U

Apr. 7th 01:06 PM 2008
BROTHER WE MISS U DIE....WAT U DOING IN LONDON...