xactly

May. 7th 11:44 PM 2008
atleast leave a comment

like ur song!!

May. 1st 01:25 AM 2008
wats gud na? u just breeze in nd out of ma page ba? u no even drop love??? no lemme shoot u o!..lol... hope u aite... tk care..xxx

m

Apr. 23rd 09:06 AM 2008
fanks

hey....

Apr. 22nd 11:43 PM 2008
hw u doin??? jus returnin d luv......

GUY

Apr. 22nd 12:49 AM 2008
U NO DEY SLEEP?....ABEG HUNGRY DEY CATCH ME...MAKE I COME UR FLAT...I NO DEY JOKE OHHH....IF CANWI DEY ABEG REPLY FAST...I DEY ''H''

home boy

Apr. 19th 08:41 PM 2008
so you no fit reply my message abi?

guy...

Apr. 19th 03:24 PM 2008
wetin dey happen...u no wan come glasgow again ba...abi dem london bunnies don hold u down...

wassup witchu

Apr. 16th 08:30 PM 2008
hey b wassup, comin to return the love, halla atchur gurl

AHOY!!!!!!!!!!

Apr. 16th 02:22 PM 2008
dis man so u feel ll give u 1 wk vacation n u'll take orders in2 ur own hands n give ur self wat u lik.....huh?.....infact u shud be plantin ur pot while readin dis cos too bad 4 u by d time u com back......who will attend 2 all those files,ur fada ba?.....lol...d only way ll permit u is if u com back wit enough bunny stories 2 tell me...........lol...or else no more gang ways n open ship 4 u.............IS DAT COPIED?

umm...

Apr. 16th 01:51 PM 2008
i dont understand.... wot do u mean av deleted u?.. pls xplain..