ooh really

Apr. 7th 03:21 PM 2008
am blushing!!!

1 luv luv bro!

Apr. 7th 01:12 PM 2008
i miss unna die.but catching sm good fun tho.

xactly!!

Apr. 3rd 10:58 PM 2008
Y I DEY SEE U FOR ALL NEW COMER PROFILE...U DEY FIND WIFE?? ME DEY COMMOT THIS SITE NOW..LATER MAN...I NO GO LOG ON FOR LONG O!!BYE

xactly!!

Apr. 3rd 02:18 PM 2008
u no dey serious o!!

hey

Apr. 2nd 11:13 PM 2008
thanks for da photo comment

MAKA WHY!!!!!!!

Apr. 2nd 10:41 PM 2008
Nuthin do us, why we no go spend..............shayo jo!!!!!!!!!!!!!!

YAYA?

Apr. 1st 07:25 PM 2008
guy parols tite 4 dis zone, dey wan use fun kill me ooooooooo........beg them abeg.......popping enough shits........with dem sexy ..........all around getting naughty..................hw Glasgow?

hey!

Apr. 1st 07:15 PM 2008
thanks 4 the cment.................... d lips? looking 4 dem gurls to kiss em'

Hey......

Apr. 1st 05:37 PM 2008
Thanks for the birthday wishes.... really appreciate it...

hey

Apr. 1st 03:40 PM 2008
im alrite jo, thnx..... jus chillin, d whole hse is empty!!!! hwz ur end?????