huh....

Apr. 20th 08:28 PM 2008
bored???? y.... nd wot got u angry... hope u aite? ur kinda gettin me worried.... lets talk abeg...

sweet

Apr. 19th 10:24 PM 2008
razor,i think u knw wht is called sweet.sotherefor, sweet tins is 4 sweet people like me, so i'm proud to b name sweet16. checkout!

hey dearie.....

Apr. 19th 06:07 PM 2008
hw ya?.... been a while ya... didnt see ur call though.. hope u aite? tk care..

xactly!!

Apr. 19th 04:04 PM 2008
all this girls wey dey pump in and out ur profile dey fear me o

xactly!!

Apr. 19th 02:47 PM 2008
lol...

umm....

Apr. 16th 02:05 PM 2008
celebrity???? paparazzi?????? am lost o!

xactly!!

Apr. 16th 12:30 AM 2008
i wan join o!

xactly!!

Apr. 15th 11:41 PM 2008
which celebrity u be??? u don dey kolo true true...no forget miss clans o!!

lol............

Apr. 15th 07:59 PM 2008
u aint lost brother,u just doin ur thin n it shud be payin u or else u wont be doin it..............safe man

lol...

Apr. 14th 10:32 PM 2008
e be like say u don dey kolo small small o.. which kind status b dis na???? no fear me o...lol..
i dey jare, nd which kind football b dat 1? me i dnt even knw wats wrong wit me! am sick but yet i cant keep my hands off naijapals! e be like say d tin neva hook me well well....lmao