bati boi watta gwan

Apr. 14th 03:31 PM 2008
ya k so much , mi like ya sytle , are u be calabar boi.

hey

Apr. 12th 11:28 PM 2008
my man...........u knw now.

wat up man

Apr. 12th 09:13 PM 2008
wetin dey happen hopes no problem

Me no vex na, i just try to free myself

Apr. 11th 03:18 PM 2008
Brother no be so na, the thing just won tire me ni, because i don dey mail u no be today, but no respond from you any way sha....... Me i dey for rose street very close to sochiall i am not sure if i get that spelling right oh but my house is like a minute to sochihal any outing tonight i go like meet my 9ja homies way dey for glasgow oh. nothing do us i go dey expect ur respond

Noffing do anybody

Apr. 11th 03:10 PM 2008
Razor na 4 u oh despite all the mails way i send to u, no single reply abeg i been dey think say we be brothers that is why i dey send you message no lele sha, all gud noffing do anybody na nature cuz all this one peace out.

Rashdimu

umm....

Apr. 11th 01:03 PM 2008
dis 1 dat both of u ar gisting... does it mean dat dere is no more fire on d mountain??? i just hope so sha....
@ olu, nuthin do us o, i just wan insult am small...lol...

LOL.................................

Apr. 11th 01:00 PM 2008
ahahahahahh na 2 of us smoke d siga na........lol..........u dey jones.....infact...na u and ur babe i dey talk about.......e be like say .....

UHMMMMMMMMMMMMMMMM

Apr. 11th 12:45 PM 2008
wetin happen?.....Suleeeeeeeeeee need reply now now....

mumu pikin!!!!

Apr. 11th 12:34 PM 2008
hw fa na? u just burst ma side 4 dis naijapals abi??? cant rememba wen last u print 4 ma page... i no dey even see ur brakelight 4 dere sef... na wa 4 u oooooooo! dis ur 'luv' 4 me is rili strong o.. sha take car of u, i just say make i show sum hatred!!! lol..

xactly!!

Apr. 11th 11:38 AM 2008
the same guy came to my profile...i guess he was the confessor...free am abeg....we all knw he is not normal