looooooool

Apr. 6th 08:14 AM 2009
We did it again....no joke...hehehe

Dem no get sense at all

Apr. 5th 10:49 PM 2009
And they Played so well

oya

Apr. 5th 09:26 PM 2009
i don update am....lol

my oga

Apr. 5th 07:37 PM 2009
how far? long time no see. how yur side na?

Hi

Mar. 30th 02:51 AM 2009
sup...i`m doin pretty gudYea long time..

meeeeeenn

Mar. 29th 02:06 AM 2009
the site don tire me jor....many things just dey malfunction....friend requests,comments,everything is faulty.

oboy my

Mar. 25th 12:09 AM 2009
area better small....maybe na coz they call am fct.lol

looooooool

Mar. 24th 10:21 PM 2009
why you nor report them give fashola?lol

Men

Mar. 24th 10:09 PM 2009
l tire ooo

hahahaha

Mar. 19th 02:44 PM 2009
hope you nor carry all the fine girlswey dey my page oooo.lol