Nooooo

Sep. 23rd 10:05 PM 2009
i never delete u o! i really dnt kno wat happened....dnt vex o!

everyone is good o!

Sep. 23rd 09:49 PM 2009
we not pals anymore...make i add u again....how ya side?

eyaaa!

Sep. 23rd 09:31 PM 2009
wetin dey happen 4 here....last time i checked u were one of my firends.....NP die finish!

qris my Geee

Sep. 23rd 06:23 PM 2009
long ime,how u dey na?how body?

no

Aug. 11th 09:49 PM 2009
problem.....

HEY!!!

Jul. 17th 05:59 AM 2009
long time since i talk to u...where have bu been!!!

l tire sef ooo

May. 17th 04:39 PM 2009
l don Forget say dem be Small Boys.

How yur side Brotha?

shuoooo

May. 6th 07:35 PM 2009
i been think say u be arsenal fan too?

i know

Apr. 27th 10:18 PM 2009
no, but i jus wanted to kno what u wanted to ask.

lol

Apr. 26th 09:25 PM 2009
sorry. look i dnt write too much pidgin because i understand it better than i can can write it. ah, dnt u kno im american!!!