huh?

Apr. 26th 09:07 PM 2009
u mean u wanna tell her shes attractive?

oyinbo

Apr. 26th 08:38 PM 2009
i have a little in me(i think). what do u want to kno. i go teach you na

hello

Apr. 26th 07:25 PM 2009
thanks for adding me :)

lol

Apr. 26th 02:26 AM 2009
I dey cool and u ?

Lollll.... E fit Happen oooo.... Hahahahahaha

Apr. 12th 03:14 PM 2009
Anyway, my Easter is Going Great and just Quietly Having Fun... How e dey Happen for yur End... Kool?

i was just

Apr. 12th 03:09 PM 2009
abt to drop u a comment,happy easter my man!!....i'll re-update my status now...lol..no mind some people wey dey find my trouble.

my broda!!....lol

Apr. 10th 08:01 PM 2009
na person dey misunderstand me jare...how far?

lol.....

Apr. 10th 07:18 PM 2009
ope you ve arranged all the ghana must go bags to contain this good thing? i'll be waiting for my share here o

oboy wetin

Apr. 10th 07:04 PM 2009
dey make you happy? happy easter

sup man?

Apr. 8th 03:00 AM 2009
How u dey?....how ur chics dem?.....lol....stay cool bro....