thx alot sir

Oct. 31st 08:42 PM 2008
well make u leave am everyday idey comot sha buh i go come cos of u

its ok

Oct. 31st 01:06 AM 2008
You are forgiven..>3

Correct them ma fool men!

Oct. 30th 09:25 PM 2008
Walata,i dey believe u,i love d way u corrected dt fool dt drop a blog 4 confession dt what am talking about,boy go get dem,some of dem no belong here,how u see am?

BEAUXGARS DIT:

Oct. 29th 09:28 PM 2008
If u never find am see the link:
http://www.naijapals.com/?L=groups.discussion&gid=209&id=122530589889288

BEAUXGARS DIT

Oct. 29th 09:26 PM 2008
na one group like that ooo..I hope say u don find before this comment reach u.

BEAUXGARS DIT:

Oct. 29th 09:14 PM 2008
hahahahahahah.....The hair who do am for u?

LOL

Oct. 29th 09:14 PM 2008
MO WA PA..............GROUP KAN NI BERE LOWO BEAUX ATI NIBELLS

OYA NI YORUBA WOLDWILDE

Oct. 29th 09:08 PM 2008
WE ARE EXPECTIN U

BEAUXGARS DIT:

Oct. 28th 10:21 PM 2008
O boy how far? I sign out na why I no see ur comment for one confession wey u dey ask how i dey.Nothin do me ooo my brother. I dey like 'dele' ahahaha...so wat's uo now how moscow?

Baba OH

Oct. 27th 09:34 PM 2008
zwani.com myspace graphic comments
Myspace Cute Comments