salam ooo

Oct. 20th 10:40 AM 2008
HOW U DEY HOPE U COOL

SRY I CANT LEAVE A COMMENT ON CONFFESION ANYMORE DGUY DON DELETE ME B4 I GO LOL
ANYWAYS GONNA MISS Y`ALL

Mr.ManU fan:

Oct. 19th 03:14 AM 2008
How far now? Men this saturday was the shit...Man don high finish I no dey fit see my keyboard again sef...I just say make holla u.¨Peace bro"

HE CANT CANCEL MY PROFILE

Oct. 18th 11:30 PM 2008
BUH ITZ JUST BORIN JARE ................... MAKE I JUST LEAVE U PPL 2 ENJOY NI OOO

GBOGBO E PO NONI

Oct. 18th 11:04 PM 2008
ALOT OF TINS HAPPEN SHA

10x 4 d supot

Oct. 18th 11:00 PM 2008
I WILL REALLY MISS SOME OF U OOO
AND ABEG MAKE U NO SPEAK YORUBA OOO
SO DEY WONT GIVE U PROB TO

COS I HAVE 2 GO

Oct. 18th 08:11 PM 2008
BYE LOVE Y`ALL

man u 4 lyf

Oct. 17th 06:11 AM 2008

Cool Flash Toys at REVOLUTIONMYSPACE.com

Make I give u handshake!

Oct. 16th 12:29 PM 2008
How far?

hello

Oct. 14th 06:41 PM 2008
how is your day?

hmmm

Oct. 14th 11:42 AM 2008
dts wat it takes