BEAUXGARS DIT:

Dec. 3rd 01:20 AM 2008
o boy how preparations for ileya abi na salah? anyway I dey come chop meat for ur side so prepare well!

BEAUXGARS DIT:

Nov. 29th 10:06 PM 2008
ta lo fe drown eja? How far na? How d weekend?

O

Nov. 29th 03:30 AM 2008
WHERE R U?

umm......

Nov. 26th 09:45 AM 2008
DRIFT OFF NOW TO PROFILEFANTASY.COM
PROFILEFANTASY.COM

unce wale

Nov. 23rd 06:57 PM 2008
hw u dey
just checkin on u

Omo iya mi,

Nov. 22nd 02:27 AM 2008
GO TO PROFILEJAZZ.COM
PROFILEJAZZ.COM

BEAUXGARS DIT:

Nov. 22nd 01:14 AM 2008
For now I dey busy,test for monday. No much time for me but I dey ok sha. How about dat scholarship stuff u being dey yarn?

BEAUXGARS DIT:

Nov. 22nd 01:05 AM 2008
was up? wetin dey happen for ur end?

This kind love sef

Nov. 21st 06:55 PM 2008
E come be like say person smoke or drink but na lie its called love,men i dey feel u 100%.

hey wale

Nov. 21st 03:10 PM 2008
zwani.com myspace graphic comments
Myspace Friday Comments