na me b d mazi chikena
Jun. 12th 06:17 AM 2009
am younger dan u bcos i stil live on my fufu n nsala soup, oyinbo pple don take spageti n sandwich spoil ur natural bodi, daz y many pple dey kin say u b my broda inside of my pikin, abeg no make laugh ooo