heya

Jun. 25th 07:30 AM 2009
have a nice day !

hey

Jun. 24th 01:09 PM 2009
nice pic

lol

Jun. 24th 11:33 AM 2009
i answer u acording 2 ur words, e b like say dis plenty money wey u get don dey shack u.

i no one day eva say u deaf

Jun. 23rd 03:37 PM 2009
fine boy.

see u see wahala

Jun. 23rd 11:27 AM 2009
just show me where d wahala dey? abeg make u leave Sylvester my pikin alone, if u wan go swim road dey klear 4 u.

shee u don wake up???

Jun. 23rd 10:59 AM 2009
d essence of d leave na 2 4get say una dey, no b vis-a-vis

b4 u request i don send am already

Jun. 23rd 10:29 AM 2009
no b deal wit leave, me 2 i might b going on my own leave as well.

good 2 hear dat

Jun. 22nd 06:07 PM 2009
our texas queen is on composory leave 4 d time bn.

my pikin i just dey

Jun. 22nd 01:20 PM 2009
i tired 4 dis past wkend, plenty meetings no rest

my pikin hw far?

Jun. 22nd 01:15 PM 2009
my wkend just dey so tied up, plenty meetings no time 4 rest