hello

Jun. 22nd 08:23 AM 2009
how are you ! Have a nice week!

Nna´m ukwu

Jun. 19th 10:17 PM 2009
How are u enjoyin ur weekend.......... eji´m na aka na ife nile na eje nke oma...`udo diri gi nwoke oma

e b like say u sabi

Jun. 19th 12:05 PM 2009
takie

no b me n u

Jun. 18th 06:02 PM 2009
i no sabi swim

beta nw my pikin

Jun. 18th 12:03 PM 2009
u no see say u b fine boy...

i want to close my account

Jun. 18th 01:58 AM 2009
i just want to close my account but cant work out how to do it there is no way out of this place hahahaha

hello

Jun. 17th 11:49 PM 2009
hello my friend have you been checking up on me hahahahai didnt put that pic up there it was charles as i wanted him to delete my account but i didnt know how to do it myself and he said he would do it for me so if you can help me to do it i would be very happy thanks

abeg go remove dat wili-wili tin wey u wear 4 ur head

Jun. 17th 06:53 PM 2009
shee kolo don dey worri u??? make una com see me see trouble

anthony shee u don dey kolo???

Jun. 17th 01:18 PM 2009
naijapals no get dokinta wey dey cure kolo pple, na wetin u carry 4 ur head? shee u don turn 2 wili-wili ghost? abeg make u no make me laugh, just go remove dat rag 4rm ur head, hahahaha una no go kill me.

u dey look 4 secretary

Jun. 16th 12:29 PM 2009
wetin dat one com mean? shee na my breast u want 4 ur secretary job abi na my yansh u want????