hahahahahahaha
Jan. 30th 02:12 PM 2013
I dont know oo.........I just guess sha becos na dat method I go use for any child of mine wey dey stubborn.........me no trouble my parents and my dad no flog me but if my pikin trouble me, e go hear am.........na when e sleep na cane go wake am..........lolzzzzzzzzz