Toggle navigation
Nigerians & Friends
Gistmania
Browse Profiles
Confession
Music
Browse Songs
Featured Songs
Movies
Nigerian Movies
Browse Videos
Latest Videos
More
Birthdays Today
Schools / Classmates
Gistmania
Naijahotjobs
REGISTER
Oyinminijoor
Pals
Comments
Pictures
Music Likes
Video Likes
Latest Visitors
« Back
1...
62
63
64
65
66
67
68
69
70
71
72
...99
Next »
divineproject
Ok
Feb. 22nd 03:14 PM 2013
I no go beg you again......na your BF house I dey go now.....dont beg me oo, becos my mouth must run like tap..........
divineproject
I never see anything ooo
Feb. 22nd 02:49 PM 2013
and that money na chicken feed self.....wetin 30k wan buy for me?......am a big gal na......abeg go back to bank before I vex.........buhahahaha
divineproject
sowie, you cant rest ur case
Feb. 22nd 02:35 PM 2013
I still need my pocket money sharp sharp........u have just an hour to send it, today is weekend........
divineproject
*shuddering*
Feb. 22nd 01:37 PM 2013
I pass....love things dey fear me
divineproject
hehehe
Feb. 22nd 12:56 PM 2013
*In the voice of Princess the Comedienne* My bum bum e have not black......*tongue out*
divineproject
Try it and see
Feb. 22nd 12:22 PM 2013
*Running to daddy*
divineproject
Kpom
Feb. 22nd 12:00 PM 2013
kpom.......wetin u wan do now?........I peep
divineproject
Who dey find kiss?
Feb. 21st 03:30 PM 2013
I no kiss you, you wey never brush since 2013.....lolz.....no let me tu ur asiri for here ooo
MrDon
well
Feb. 21st 02:55 PM 2013
such a personality! keep it up
divineproject
Ok, I no ask you again
Feb. 21st 02:42 PM 2013
Make I go meet daddy........garri ko, cassava bread ni........them tell you say I be Jona wey dey eat cassava bread?..abeg free me jor
« Back
1...
62
63
64
65
66
67
68
69
70
71
72
...99
Next »
Real Madrid v Borussia Dortmund: FIFA Club World Cup Q-Final Match,Team News,Goal Scorers& Stat
-
PSG v Bayern Munich: FIFA Club World Cup Q-Final Match,Team News,Goal Scorers& Stats
-
Palmeiras v Chelsea: FIFA Club World Cup Q-Final Match,Team News,Goal Scorers& Stats
-
Nigerian Welder, Oto Obong Dies In Tragic Accident At Abia Steel Company
-
Photo Of Nigerian Couple Remanded In Prison For Alleged N10Million Land Fraud In Kaduna
-