hehehehehe

Feb. 21st 01:08 PM 2013
wetin you go do?......na big boy oo, no let am deal with you....so abeg send me chop money jor, hunger wan comot my eyes........buhahahaha

wetin I wan use ur account number do?......

Feb. 21st 11:33 AM 2013
no be you suppose be the working sister?...me I still dey school......lolz....abeg send money jor, the one wey daddy send don finish........I take am buy BB10 for my bf.......hahahaha......no tell oo

Gurls always asking 4 money

Feb. 20th 07:26 PM 2013
Y not ask him his codom size!! hahahaha

Peeping

Feb. 19th 04:09 PM 2013
hehehehehehe..........Catch me if you can

dont worry

Feb. 19th 03:49 PM 2013
you are in soup today.....dont just come back oo.......Me back dat your noisy cry cry baby-to-be go school? Me push you to the wall?....shebi na u wan chop something, chop am na......

If you like carry belly from there come back

Feb. 19th 02:12 PM 2013
I no go help you carry the pikin, am going back to school......in short, sleep there till 2020.....hehehe, if u come back, u are in soup.....okro soup wey mummy dey prepare right now.......lolz

I go tell for you

Feb. 19th 12:54 PM 2013
before e go touch my face, e don touch ur hand..hehehehe......shebi u no fit run, I go carry you go round this compound today....hehehe

Drink the chocolate make u bellyful, when you go begin go toilet

Feb. 19th 12:34 PM 2013
now, we no go hear word....I don kukuma lock the toilet door, you go beg tire today...hehe

you are adding salt upon the injury

Feb. 19th 12:17 PM 2013
you go wound oo...instead of u to beg me.......I wont give u my biscuit self..longer throat......Ntoooo......lolz

This is bribery and corruption

Feb. 19th 09:58 AM 2013
*Walks away*........I wont talk to you today, in short, I go tell my mummy for u.....hehe