lol..

Mar. 23rd 09:43 PM 2010
stop changing d subject!

@status

Mar. 23rd 01:58 PM 2010
obviously u were never cool, thts why u not gone...LMAO

My Oga!

Mar. 23rd 11:45 AM 2010
i del hail you o! How levels?

LOOOL

Mar. 23rd 07:58 AM 2010
kiss to wht more like slap to close it

@Status

Mar. 23rd 05:42 AM 2010
ahaha so i am not kool abi?we'll it's ok i know u can't handle my hotness...:P

I know rite every1 has gone but i realised dat way b4 u it's just empty but we can cope....:)

Well

Mar. 23rd 02:23 AM 2010
I still believe in dem no mata wat.....is nt ova until is ova !

Which

Mar. 23rd 02:04 AM 2010
kind laff u just laff?"haha" u be obama?lmao!

LMAO!

Mar. 23rd 01:15 AM 2010
na so u wan deny d girl?.. go and know her o!.. because i must eat dat cake!

Gree

Mar. 23rd 01:12 AM 2010
do wetin o?stop troubling my lyfe o leave me alone.

no....

Mar. 22nd 09:24 PM 2010
u n d girl in d pic.... ;)