...

Apr. 13th 06:39 AM 2010
great

heyy

Apr. 12th 06:00 AM 2010
im good n urself

Na

Apr. 9th 12:20 AM 2010
u sabi o brethren in d lord.

Hhm!

Apr. 8th 11:13 PM 2010
my broken get award u no know?no try me o!hehe

Ziema

Apr. 8th 11:05 PM 2010
it be like say ur broken get brokeness i emna 2 say it get K leg....ahahaha;p

Ummm

Apr. 8th 10:56 PM 2010
& dis site dey cut my sentences o

Ahaha

Apr. 8th 10:55 PM 2010
u get prob...wetin concern weather wif d net?

Hmmm

Apr. 8th 10:52 PM 2010
so my sentences no dey clear again abi?we'll i just wondered sha since i dunno wat u could be doing online when dis site is so dry

Do

Apr. 8th 01:29 AM 2010
u read online?cause i don't see wat u do....o my bad no questions.

So....

Apr. 8th 01:13 AM 2010
u can't sleep again?