hey my sweet lil sis

Nov. 18th 10:04 AM 2012
been good ta,hope you been good too? miss you lotz.xxx

huh?

Oct. 14th 08:39 PM 2012
nice one

hey baby girl!!

Sep. 7th 09:45 AM 2012
awww na we miss you pass ooo...try and take things easy lil sis and take very good care of yourself dear,will pass on your regards to your pikins dem.xxxxxx

hey lil sis!!

Sep. 3rd 10:17 AM 2012
how are you hun? hope you good..have a wonderful and prosperous week!! xxxx

Monday Glitter Graphics and Images
Orkut Greetings

Good Day
good day scraps, glitter graphics and nice day comments
Orkut Scraps, Graphics - GoodLightscraps.com

lol

Aug. 31st 03:20 PM 2012
ok na he don dey answer you be dat ooooo hiaaa!!! a no fi shout!!!..my weekend is going good soo far i can't complain but to thank God dear :)..do take care my dear sis!! :*:*:*..and as of ur pikin hmmmmmm :P

my lil sis,miss you,hope you good?

Aug. 31st 02:14 PM 2012
happy weekend and a happy new upcoming month dear.may it be filled with joy and good health!!!!
ehn before i forget wetin you give that pikin(francischi)chop way him plaster your pic for him page na chaiiiii!! abeg easy on him oooo before crase catch him!! ROFL!!

Orkut Myspace Kisses Scraps, Graphics, Glitters and Comments
GoodLightscraps.com

Hello Friend!!!

Aug. 28th 11:51 AM 2012
Good morning to you my dear////

hello sweet babe.

Aug. 25th 10:31 PM 2012
if dem tell me sey i go miss ur birthday message, i go sey na lie. see dear, dat day, plenty tins happen wey kick me off my balance. abeg no vex, i be dey try pass dis. forgive me. Ok, officially, na sing i dey so HAPPY BIRTHDAY TO YOU SHY baby. na better tins go follow u as u add another blessed year. more days, months, years and century to u. no fuck up go locate u dis year. Stay blessed.

hey my lil sis

Aug. 25th 09:25 PM 2012
make them carry on the korkonsa nothing do them,and i wan make them miss me die before a go show myself :))...hope say you dey ok my dear.na me miss you pass ooo.you don dey hide yourself ba??..anyways glad say you dey alright..have a very good weekend my dearling.xxxxx

my dear sister

Aug. 14th 03:13 PM 2012
Orkut Myspace Hugs Scraps, Graphics, Glitters and Comments
GoodLightscraps.com

Tuesday Orkut Scraps and Myspace Comments
Beautiful Scraps and Graphics