Shy

Mar. 1st 10:57 PM 2013
Hp yu gud 2?

yes

Feb. 9th 02:11 PM 2013
yes

you see your life?

Feb. 8th 10:56 PM 2013
na to think of how to please your hubby you no go think am!!.. na me you come give wahala..if you wan join to do nip n tuck nkor? why i no go yab you huh?? yes ei true say me n you dey the same house na hin make i come dey tell you the ways you go wrong na bad tin i do??abegiiii na my turn this weekend to have our husband no come spoil my mood!!

Sh!!t! Sorry!

Jan. 31st 10:42 PM 2013
I mismanaged ma button! gosh!!!!

hahahahahaha i no fi shout ooo

Jan. 29th 12:11 PM 2013
charm kei??? hian!! abeg no dey vex cause hin dey start to notice say my nyash big pass yours oo..you must check wetin you do am first before you come run mouth say i charm am..shei you no dey come house early or cook hin food way hin like again,you come dey talk to am anyhow,they ignore him too..you wan make i continue?.make u begin go down on ya knees and beg am ooooo..make nobody mention my name for una matter you hear?? no be my fault say i love hin pass u :P :P

bia....where u dey pass go?

Jan. 22nd 08:00 PM 2013
come back jare

Shydaimma

Jan. 22nd 12:55 AM 2013
You are a very funny person.

I laugh as i read your write-up

heheheheh

Jan. 18th 09:35 PM 2013
sleep well tonyt dear...no see efiala nwa-awo for dream oo...or openku..lollllllzzz

yep

Jan. 16th 11:06 AM 2013
Ur advice boost my confidence n give me direction

hi boo...

Jan. 11th 12:05 PM 2013
wishin u a fabuloux weekend...tgif..lol...hav fun