hehehehehehe you try small

Jan. 11th 12:00 PM 2013
you must study wella if you wan pass my class be that.....wubesa mi se3 etisen? me hun ye3 mi dasi..mi neim se3 Oyankupon adawhuruma nti nwhu ye3...ma fi wupaa.xoxoxoxoxo

hi swts...

Jan. 10th 10:36 AM 2013
i hear u...i wish d very best...infact i want my pocket to b obessed sef..highly over weight...lol....maka owuite aburo ezigbo ife oo...lool..i wish u obesity of d pocket..

ok swty

Jan. 10th 10:31 AM 2013
i hear u

appreciations

Jan. 8th 10:04 AM 2013
tenks, ur comment meks a lot of sense 2 me

hi babe ,just checking on ya............

Jan. 7th 07:29 PM 2013

hi

Jan. 7th 06:44 PM 2013
xup wif u

Yeah

Jan. 7th 07:42 AM 2013
Same to you!

pikin mummy

Dec. 11th 07:28 PM 2012
i dey oo am just on leave

Longest time

Dec. 8th 12:46 AM 2012





miss you more my lil sis!!

Nov. 26th 10:01 AM 2012
thanks for checking on me my dear,i have been good by his grace and i hope by the same grace you are good too...you know im always good na lol..na me suppose tell you say be good oo :P ...take care and chat soon.xxxx