lool

May. 20th 11:35 AM 2009
is this real 2face?

AB SOUL

May. 19th 01:26 PM 2009
2 BABA any how u too much no mind all those witch people that are trying to pull u down, na god go judge all man.am AB SOUL by name ,most of my tracks are hiting the street of niger delta in a whole,i have this hot jamz that i will like to do with u,but before then u can visit africville .org and listen to one of my tracks,so that u go see say i no fit fall ur hand.0703524891 na my number,2baba pls i would like to hear frm you.
omoleiye we go dey fly safe any were we dey.

2face u really f***k up

May. 19th 05:02 AM 2009
u dey try but ....!

hi

May. 15th 04:22 PM 2009
just passing by and cant 4get 2 show some lo
MySpace Graphics
MySpace Comments & MySpace Layouts

ve

2 face

May. 11th 11:34 PM 2009
2baba....u too much,u get mouth....o le nu

Hello

May. 11th 02:25 PM 2009
Bro. I just call to say Hi! take care.

hi

May. 11th 07:48 AM 2009
2baba omoo u too much ur ENTER DA PLACE VIDEO Nna men he too much
u re da best........

Wait oo!

May. 8th 09:34 PM 2009
Wait oo, na the 2 BABA wey I no be this , abi na the Third One, please make Una answer me, if u be 2FACE (2BABA) make u show urself, u hear? a surprise package! till then , ONE LOVE!

hi

May. 8th 03:43 AM 2009
i alwys luv evry fink dat comes 4rm u
KEEP DA FIRE BURNIN
ONE LOVE 2BABA

hello

May. 5th 02:52 PM 2009
guy your video "enter the place" was hot i have listened to "Flex" didnt feel it much but the album was off the hook!