Haw far?

Jul. 30th 03:04 PM 2009
2face just dey carry dey gooooooooooo, as you dey fuck & and prenate girls ohhhhhhh, make you no dey slowwwwww, as you dey do i go dey follow you ohhhhhh... apart from that i dey fill you...

NO LELE BABANEEEEEE.

Jul. 30th 01:56 PM 2009
BABA LIVE DEM NOWWWWW.DEM WON DIE?DEM THINK SAY NA U GO MUD FIRST BUT F9 4 DEM BABA COS POWER PASS POWER NOWWWW.GOD PASS MAN N NA SO MAN PASS ANIMAL.YAP ME AGAIN ME NO FEAR NO [email protected]

Oh boy how you dey?

Jul. 21st 07:11 PM 2009
Wetin dey hapen my guy?------ woodenlegs dey here.

222BABA

Jul. 13th 04:57 PM 2009
BRO ,U DON PASS 2BABA,NOW U ARE 222BABA COS ,U TOO FINE,U TOO TIGHT, U TOO NICE ,U TOO RICH, U TOO MUCH .

man wey sabi

Jul. 13th 10:56 AM 2009
tubaba, u 2 much. u are my broda of the same father but diff mother, u know what dat means, idoma guys no dey slak at all.......luv u broda.

where are you now? you too much

Jul. 12th 12:51 PM 2009
king of nigerian POP for sure you remain my star

Hey

Jul. 12th 04:55 AM 2009
Cool, interesting music~

TU..BA..BA...NOTHING..DO..U...CARRY..GO..

Jul. 1st 06:08 PM 2009

Sexy Comments

Thanks

Jul. 1st 10:38 AM 2009
My guy thanks for the add!

GUY WHY U GO WEAR GHAN JERSEY AGAIN

Jun. 30th 09:35 AM 2009
GO TO HELL OK