eh...my eye do mistake??

Feb. 10th 01:24 PM 2009
oga bonna...u say watin??.........u go buy me ticket....oya oyai get medicine for here..............alabuku.......mawo mawor.......andrews liver salt.......talk ohwhich one oooo...cos me.......i won day fly come yankee now now.....and like u.dis is serioussssss oooooooooooooooo

oga bona.....

Feb. 10th 08:50 AM 2009
biko u oooooo.............abi na u won prusue me comot for naijapals.......i knnow y u day talk all dis tin....na make u no give omo nne sumtin......guy biko kwa o.......so me is ur firend......meeeeeen.........i no know say i too much like dis oh...chai.......odikpa serious.........how today go be na??.............make we day expect???

Hahahahahahahahah

Feb. 10th 01:46 AM 2009
Sorry na Bro.... Oya make l give yu one Babe naaa...

My Gee no vex

Feb. 9th 11:42 PM 2009
Sometimes person dey dey Distracted, he go come Forget wetin he Suppose do....

We're tight Bro... Much Love

ah...

Feb. 9th 09:50 PM 2009
me i no get dat kinda power na............see me oo.......i just shave ma armpit abeg....put me down!!!prof me.........watin day na???................anytin for the gurls????.....winks

Hey Bro Wassup

Feb. 9th 09:33 PM 2009
Hope yur Week has Started greatly... Wishin yu Lots of happiness this Week... Take Care man

ooo

Feb. 9th 08:06 PM 2009
the cake, i sent u a copy 2day ago, thru fedex u will get it prolly next week is that ok? ur bday is coming ok i will see wht i can do about tht.

Uncle

Feb. 9th 06:22 PM 2009
how are u?

bona nna......

Feb. 9th 09:34 AM 2009
wat did u see oooo......u came to ma humble end......u for tell me na.....i for buy new chair now u don come see ma scatter scatter chair...wink!!!





so na me be talk talk...evn wen i don say a word....abi u day hear d tin way i day talk for ma mind???


ehe na watin u for talk na!!!!!....lol


tanx for the firends request.........i am honoured sir bona!!!

ha!!!

Feb. 8th 09:34 PM 2009
macbona...u forgot to tell me the name of the sickness...