hey

Feb. 18th 09:46 PM 2009
am cool.

ahhhh! sir Bona

Feb. 18th 07:36 AM 2009
i no mean not to not tell you bout the day...me sef almost forget...na naijapals remind me...i go e-mail ur wine to u...e dey shack man o...so drink responsibly...ok...thanks bros

u keep who 4house???

Feb. 17th 10:00 PM 2009
so i day here day suffer....u say u keep me for hosue...hisssssss....bona no make me vex o...i don tell u oooooooooo

u say...

Feb. 17th 09:08 PM 2009
watin

..

Feb. 17th 09:06 PM 2009
dad you know am still ur lil girl.. you didnt see me with any boy oo.. i think u should consider wearin ur glasses now

do 1 st

Feb. 17th 08:36 PM 2009
ah......na from mess dem go know how shit be....ah

oya come marry na

Feb. 17th 07:40 PM 2009
na beans....lolbonna howfar......abeg send me chocolate na........hheheheheh

OGA BONA....U DAY FIND MY TROUBLE OOO

Feb. 17th 08:14 AM 2009
eeehehhhhhh....no say i no tell u o....wen u bring pammy come give my mama way u day call me ur wife?......abeg o..........make all ur naijapals shutty no come wole me for road o......abeg o.....u no give me vals gift...abeg oooo.....leave me oooo

lol

Feb. 16th 10:50 PM 2009
daddy! aba.. i taught i intoduced you to him on val day?

hahahahahahah

Feb. 16th 10:19 PM 2009
com on now..u can't be angry wiv me..tis nt right...lmao...happy belated v.day...myn wz borin....i bet u had alot of fun cos I didn't see u here....