hi

Feb. 11th 09:23 AM 2009
am gud,yes,tanx,cheers

hello mr bona

Feb. 11th 08:47 AM 2009
how re u doin today sir!!!???have a blessed day!

Hahahahahahahahahahahah

Feb. 10th 11:30 PM 2009
Bros Sorry for me na... l still dey Work on am

No be my Fault ooo

Feb. 10th 09:55 PM 2009
Na Admin say make l Leave all their Girls Alone ooo

My Man D deal Come dey Delay ooo

Feb. 10th 09:10 PM 2009
D Company (Naijapals) wey dey Supply the Girls naim we dey wait for So ooo... l no know how l wan handle dem now ooo

lol..

Feb. 10th 08:49 PM 2009
funny man,the site was just boring jare...it still is..

do me i do you...

Feb. 10th 08:46 PM 2009
okay...make i enter? ouch!!! e dey pain me....u hear any sound? ouch...jeje now....u won kill me.....arge....my leg.....arge,,,abeg make we enter tru front now.

do me i do u....

Feb. 10th 08:35 PM 2009
6/7.....ok....wat do u want me to do then...? come ova? well open ur backdoor make i enter abeg,lol

6/6`

Feb. 10th 08:26 PM 2009
do me i do u too....well,am not eating again...am not gonna trust u again....u promise,now am starving...ure just there...:(

nothing dey jare...

Feb. 10th 08:24 PM 2009
i haven't been online self...just logged on.