hey

Aug. 28th 04:01 PM 2013
can you divine this project lols?? lol

Kennee na my Uncle in thy Lord

Aug. 28th 03:47 PM 2013
So,how can Uncle and Sister share one tree together?
Nah nah nah nah

Na 4 her 2 Join Me On Top of d Tree....

Aug. 28th 03:17 PM 2013
Nai Make Sense Pass :)

hehehehe Awilo dance?

Aug. 28th 02:10 PM 2013
Pls don't corrupt me Ooo
I be vigino lols

hi

Aug. 28th 12:33 PM 2013
hw u dey

lol only him should go sit down

Aug. 28th 10:16 AM 2013
There Ooo Excluding me

Hahahahahahahahahahahaha

Aug. 27th 04:36 PM 2013
Hahahahahahahahahhaahahaha... Aaa... I nor fi Laff. Hehehehehehehehe

.

Aug. 27th 03:10 PM 2013
Dp!!! Hw many tims i call yu ehh! Yor bathroom slippas don dey courz problems, ah beg cum collect dem b4 i throw dem inside dustbin

lols

Aug. 26th 04:37 PM 2013
Yeye
Motigbo

Abeg pack one side! JUST 5000 visitorS?

Aug. 23rd 06:58 PM 2013
And u dey announce 4 NP?since all this yearS?