my person

May. 15th 07:00 AM 2008
how far?......seriously, den dey feel u here oooo......omo kip doing ur thang nothing do u jo.....jst give dem finish

AIIII,...

May. 14th 11:22 PM 2008
thanx for the add...hope u are cooling it...

wats good

May. 14th 10:42 PM 2008
hello missy guess ur doing fooiiin rt?
thanks 4 d add
hola

hi

May. 14th 10:25 PM 2008
yes ooooooo...........nd u

hi

May. 14th 09:47 PM 2008
am cool...........

OMO........PPL DEY FEEL U HIA GAN OOOO

May. 14th 09:45 PM 2008
NOTHING DEY POP JARE...I DEY COMOT JARE...BUH SERIOUSLY I GBADUN UR COMPANY......PPLE GO CONCENTRATE ON U WELL ON NAIJAPALS OOO COZ NA DIS KAIN OF PPLE WE DEY FIND....LOLZZ...TTYL JARE......

hmmmmm

May. 14th 09:43 PM 2008
hope i wont have a bad dream!!!!...hw u doin

MY PERSONAL AJE

May. 14th 09:38 PM 2008
HOW LAGOS BE TODAY?...LOL CNT STOP LAFFING...UR KILLING ME GURL..........SO SO FUNNY

ABEG!!!!!!!!!!!!!!!

May. 14th 09:30 PM 2008
This ur pix lookssssss soooooooooooooo scary abeg change am......lol

lmfao!

May. 14th 09:05 PM 2008
i swear dis is d best page av entered in dis site!!! d pix nd profile song just killed it mehn! damn! u too much... as in, u've made my nite!! ah ahn! infact words cant xpress.. u damn funny...welcum sha, u definitely gonna av fun!!!