You need to be logged in to rate me Login now |
|
first....which kind name be that?...na only u get am oh....wats good wit u...and any plans for the weekend?....
oga gan oooooo
sowii sha.....e no easy here too jare my sista.........
okies ooo......me i dey remove soon sha.......go we go yarn later be dat jareeeeeeeeeeeee
LOLZ.....U MISS ME KE?....OK NAAA
ME I DEY LIKE DELE OOOOOOOOOO
WAT'S GUD NA?...HOW LAGOS TODAY?
I DON MISS U SMALL OOOOOOO.......LOLZZZZ ZZZ
no fear, na person be dat....she no go bite u...she be nice ajee...........lol... .........aje hw far?...longst tym no talk
"blood of jesus, may God the author and finisher of our faith deliver me"na the thing wey i talk b4 i open this ur profile.hw u dey?
UR NAME FEAR MI O,ASHA_AJE_ELEYE.ABI EMERE NIE NI.THE PIC MA SEF,GIRL U DEY MAKE ME FEAR REALLY.