iya aje... o tojo meta

Oct. 4th 08:04 PM 2008
how the crew??....lol

hey!!!!

Sep. 9th 07:24 PM 2008
but i love it.....

yo aje!...bbz

Jul. 11th 09:27 PM 2008
hw far na??? long tym

cool....

May. 30th 05:13 PM 2008
first....which kind name be that?...na only u get am oh....wats good wit u...and any plans for the weekend?....

LMAO

May. 30th 05:02 PM 2008
oga gan oooooo
sowii sha.....e no easy here too jare my sista.........
okies ooo......me i dey remove soon sha.......go we go yarn later be dat jareeeeeeeeeeeee

AJE OOOOOOO

May. 30th 04:54 PM 2008
LOLZ.....U MISS ME KE?....OK NAAA
ME I DEY LIKE DELE OOOOOOOOOO
WAT'S GUD NA?...HOW LAGOS TODAY?

AJE HW FAR NA?

May. 26th 11:22 PM 2008
I DON MISS U SMALL OOOOOOO.......LOLZZZZZZZ

lmao@idowuade

May. 26th 11:11 PM 2008
no fear, na person be dat....she no go bite u...she be nice ajee...........lol............aje hw far?...longst tym no talk

blood of jesus.................

May. 16th 09:59 PM 2008
"blood of jesus, may God the author and finisher of our faith deliver me"na the thing wey i talk b4 i open this ur profile.hw u dey?

O BOY!!!!

May. 16th 08:12 PM 2008
UR NAME FEAR MI O,ASHA_AJE_ELEYE.ABI EMERE NIE NI.THE PIC MA SEF,GIRL U DEY MAKE ME FEAR REALLY.