*******CRY!!!!!!, CRY!!!!!!!!*******
Jun. 6th 08:25 PM 2008
U DON KILL ME OOOOOOOOO......MA HEAD WEY BIG B4....U WAN MAKE I TURN OLORI EBI......lol,...... PPL PPL MAKE UNA HELP ME OOO, FIKUNAYO DON STONE ME BETTER STONE.....!!!!!!!!
SEE BLOOD!!!!!!!!!!, WELL I DEY NHS DEY WAIT FOR U, MAKE U COME PAY THE BILLS......