mhm
Jun. 14th 07:22 PM 2008
skeen dazz kool
duno wetin shele it be lyk na d same old routine lolz
mee no dey house fooh most part of day cuz me go some university
i swer i see wun fine bobo lyk dat im come all d way 4rum london down ma areas as it be sey i dey live outside london...omdz na so d guy dey look na so i dey look i wan go yarn am but me jus fink mhm it go be alil weird n creepy as it be sey he no come yarn me...
we dey go same station at first but me reach der b4 am he kon dey parade up n down d station whilst i jus dey check am out i swer if it no be fooh tyme n sey d train don come i sabi holla at him lol tho cuz nuthg go shele he still be stranger init

MyHotComments yoo gwan bee fort i be versative abit n send sum luv buuh ina betaah waii as well lolz oxo