ehn

May. 30th 08:21 PM 2008
mi o je gbayen o..she called u apode...whateva dat means sha
lool

xactly!!

May. 30th 08:13 PM 2008
i go injure u o!!
if u throw brick at me again
i go beat u o!!

whoa!!!

May. 30th 07:58 PM 2008
Ehn?? aaaah, ur on ur own on dat one o hehe jokes
Its even spread well...4 weeks!!

bera dnt complain o..laziie gyal hehe

hehe!

May. 30th 07:44 PM 2008
eya..ma binu anyways.
U go survive am o

9ja is so annoyingly annoyin'..lol
what subjects do u have then??

LOL

May. 30th 07:31 PM 2008
aww eya, i feel 4 u tho

pelz how long was ur brak 4 a week?

oh well..

May. 30th 07:20 PM 2008
Im good o..
how u doin, u havin fun??

fikunayomi o fikunayomi oo ...

May. 30th 06:13 PM 2008
why you dey sleep now ile o ti shu.o sorry it is your pic.have a great weekend.

yo

May. 30th 05:03 PM 2008
see u later nigba yen

yo

May. 30th 04:55 PM 2008
lagos just dey dia jare...errthing dey vex person sef............una wey dey london dey enjoy........i dey wack garri 4 hia gan sef

yo bbz

May. 30th 04:50 PM 2008
how r u 2day na.........me sef don miss u gan ooooo