God help us....

Jan. 17th 01:36 AM 2010
Omor wetin u de do 4 house , u nor go bubble 4 disco. today na saturday now....lol.

hola

Jan. 17th 01:36 AM 2010
am ok thanx for asking

ha

Jan. 17th 01:32 AM 2010
na him be say u dey chew snow like me now.....hahahaha....

Na so........

Jan. 17th 01:30 AM 2010
my side na minus 6 degrees men . which side u dey sef men?

Omor

Jan. 17th 01:24 AM 2010
my side cold like witch men, how ur end now?

Gbam.

Jan. 17th 01:15 AM 2010
Sharia na 4 aboki...if dem try, na acid i go take baf their mama......hahahahaha.

Wow wow Ade.

Jan. 17th 01:10 AM 2010
i promise i nor go tresspass...... i go only look.lol. u r welcome anytime bro.....

sorry, but money can't buy my love

Jan. 17th 12:16 AM 2010
but, for valentines day, you can buy me a one way ticket to the gambia, and i will be very happy

you so crazyyyyyyyyy

Jan. 16th 11:58 PM 2010
if and when i ever consider having another serious relationship, i will keep you in mind, but please, DO NOT HOLD YOUR BREATH!!!!!

oh wow, now you tell me

Jan. 16th 11:44 PM 2010
i am so happy for your sister