Yeah

Jan. 17th 02:43 AM 2010
Unlimited one, i believe you catching your also, as for am feeling sleepy already, enjoy your time brother, spread the love with word of peace.

Oga

Jan. 17th 02:35 AM 2010
Commander thank for comment oh, no mind me, i was sleeping and browsing, i like your choice of world, we all here to catch fun to the fullest enjoy.

Hey.

Jan. 17th 02:12 AM 2010
Ade boy, i be like i wan go marry my bed now, i don tire like trailer... na him be we go dey yarn next tme now. It has been a very great fun with u bro. see u soon.

lollllllllllllllll

Jan. 17th 02:05 AM 2010
Omor i don see some here men, dem dey curse like witch i tell u, i dey careful Ade.....lol.

Nna

Jan. 17th 02:01 AM 2010
i de hope say one of these Okekes 4 NP go like me and then we start something good.....hahahaahahahahaha.

lol

Jan. 17th 01:57 AM 2010
not like that oooo am just after some movies

Cooooooooooooooooooll...

Jan. 17th 01:55 AM 2010
U wan make laugh die o o..lol.

Okpe Jesu...

Jan. 17th 01:52 AM 2010
i be like say u resemle Popsy... Uknow say Popsy dem like woman well well.....lol..

Ade boy .

Jan. 17th 01:48 AM 2010
Na yeye dey worri u.....lol. Where all ur babes now, dem surpose to come dey warm u now.....lol. I dey here, no Okpeke so i go dey surf internet de read 9ja news wey dey make me depresive.

Kai ADE

Jan. 17th 01:41 AM 2010
u commot go dey broke Henessey bottles 4 Dublin,,, Ogao...