You see

Jan. 18th 09:59 PM 2010
woman dey also look 4 Pepe......i

Oga Ade.

Jan. 18th 09:57 PM 2010
i don add u 4 my yahoo...u get am?

Ok Omoba,

Jan. 18th 09:56 PM 2010
woman de look 4 character and good looks.

Hahahahahahaha.......

Jan. 18th 09:51 PM 2010
Old boy, nor be lie, i shine eye like ororo..........lol.

Ok.

Jan. 18th 09:40 PM 2010
I go try get one 4 u, there a lot of beatuful mamas here i tell u bro but some guys de pretend to be girls here......lol.

Ehe....

Jan. 18th 09:36 PM 2010
na now u do ur work...... good boy, shon of d shoil......lol

Old boy.

Jan. 18th 09:29 PM 2010
i dey like Dele men... tank God say d cold nor finnish u o. But e don dey warm here small.

Ade, Ade,

Jan. 18th 09:25 PM 2010
HOW MANY TIMES I CALL U SO ? U don start again....lol. Godfirst1 send u message? Me wey tell u say i dey find one 9ja fine Chic u nor announce am o.......lol.

hello dear, tanx 4 d comment

Jan. 18th 06:47 PM 2010
99galleries.com | Send this Image

Tnx do ve a nice day.Takkie

Jan. 18th 05:24 PM 2010
Free Pics Celebrity Pics Funny Pics
Click here to more celebrity images


Celebrity Images View Photos Celebrity Pics
Click here to more celebrity images