shuoooooo

Feb. 2nd 11:34 PM 2010
no be money dem dey take pay again? abi any other thing dey ni?lol

Ade men ....

Feb. 2nd 11:33 PM 2010
my system dey fuck jare, the thing just dey freeze men......

Ok love

Feb. 2nd 11:26 PM 2010
am out now.....sleep tyt

i did alreadly

Feb. 2nd 11:26 PM 2010
the site is good. the thing be like naijapals too abi? anyways i will like to watch the chelsea movie though i think the movie will be good

lol ur vals gift

Feb. 2nd 11:19 PM 2010
mo dey ti ra ooo. but the gift dey my house, i don even rap am self. u won come over make i show u abi na give u de ni?lol abi make i wait till vals deal day b4 i present am?

Ekugbadun broda.

Feb. 2nd 11:18 PM 2010
u dey enjoy oh...

hi

Feb. 2nd 11:16 PM 2010
you r welcome

abi oooo

Feb. 2nd 11:12 PM 2010
all man don turn prayer warrior self morning day and night.lol i know GOD will make a way shall. u cant belive it its not yet valentines day kon see school with gift AM LIKE VALS DAY NEVER REACH NOW E DE RORA! LOL

ok

Feb. 2nd 11:12 PM 2010
the pleasure is mine.

abi oooo

Feb. 2nd 11:05 PM 2010
naija na one country wey me no just understand again mehn. nothing nothing i tire too.