Ade baba......

Feb. 1st 04:04 PM 2010
....ok i go try my best..........lol.

HAPPY NEW MONTH.........BRODA..........CHEERZZZZZZZZ

Feb. 1st 04:02 PM 2010
zwani.com myspace graphic comments
Myspace Month Graphics

See this amn o.....

Feb. 1st 04:01 PM 2010
.....u go fit carry dat much? nor let heart attack hold u oh......lol

Area!!!!!!

Feb. 1st 03:54 PM 2010
4 Warri we dey EREA!!......lol. i promise i go find one replace am.........lol.

Gbamileti Olowo........

Feb. 1st 03:48 PM 2010
......na everywhere u go dey beat me sef...he, wetin i do u......lol. u be ma broda now....OMG.

Ade baba......

Feb. 1st 03:45 PM 2010
na so we see am 4 Germany o....

Omor Baba....

Feb. 1st 03:27 PM 2010
i just come house 4 small break to do some paperwork..u know Germans they always want to see papers 4 everything u do .......... i go give them sha.......lol.

.......

Feb. 1st 03:17 PM 2010
nice and dangerous ride..........lol.

U see dis Egbe .......

Feb. 1st 03:15 PM 2010

Ekugbadun....

Feb. 1st 03:13 PM 2010
.....i wish u same bro.dis feb. go bring plenty..