.......

Feb. 3rd 12:10 AM 2010
.i don see now...boi u dey oh.,,

lol u are too funny

Feb. 3rd 12:06 AM 2010
any angle i won run go u will surely see something to hit me sha lol nice one though lol

Oh .

Feb. 3rd 12:06 AM 2010
.......U NOR eNERI AGAIN?

i dont like banana ooo

Feb. 3rd 12:00 AM 2010
na only akara and cookies i dey eat ooooo lol i be small pikin with heavy load ni oooo. lol

Ah ....

Feb. 2nd 11:52 PM 2010
...my inlaw don come?

i no know ooooo

Feb. 2nd 11:51 PM 2010
ki ni omode mi mor oooooo? nothing oooooo afi akara

........

Feb. 2nd 11:48 PM 2010
how una weather there, our own here dey stormy now....

Ha...

Feb. 2nd 11:44 PM 2010
..... she nor dey online o o.....

Baba agba..

Feb. 2nd 11:41 PM 2010
...how today now? U dey work tonite again?.

Agbaiya boy.......

Feb. 2nd 11:36 PM 2010
na PC jare .... tis boy with fithy mind .............lol.