abeg

Nov. 9th 06:23 AM 2010
leave dat hand of time go turn soup wey u put for gas

hehehe!

Nov. 4th 05:24 PM 2010
;)

Thx,

Nov. 3rd 07:33 AM 2010
my friend! ;)

lol

Nov. 3rd 05:33 AM 2010
you go die soon

lol ma

Nov. 3rd 05:24 AM 2010
guy no be small thing oo i don finish abeg who wan be like me make e come make we exchange coz de love wan kill me i no dey think well again, come e be like say dis girl don jazz me coz na only her number i dey dail since 5 days now i never call any other person shooooo i dey use all my call card for her, and e come be say she no go dey, i go start to dey mumu dey talk with voice message ha i don die oooo egbami oooooooooooo baba Oluwa where u dey? yes i dey facebook my guy here is ma name Ndubuisi Joseph.

Fine thx

Nov. 3rd 12:54 AM 2010
wat's ur fb name? u on fb?

Hi!

Nov. 2nd 02:40 PM 2010
I am great, thank you for asking! How are you, your family and friends?

so you

Nov. 2nd 07:15 AM 2010
dey feel say under 20 no dey marry second wife? do you know how old i was when i married my 3rd wife? i was just 13yrs old

who tell

Nov. 2nd 01:09 AM 2010
you say u never reach to marry? u don even reach to marry second wife self.

@Status

Nov. 1st 06:41 PM 2010
True dat...how's u?long time.