hi

Mar. 19th 10:07 AM 2011
How u been?

man ....

Mar. 10th 01:51 PM 2011
longest time .... dey don kidnap u?

boy

Jan. 14th 11:42 AM 2011
hw u dey...long time oh

Chai Chineke ooo make e no be true oo

Jan. 1st 06:11 PM 2011
my brother where u dey na na waooo i don miss you pass as Obassanjor dey miss aso rock hope say everything dey ok with you sha, abi dat mama Osai wey u give her pikin belle for Benin don don put u for kiri kiri? wishing you a blessed and miraculous new year dis 2011 love you my bros, but abeg no go misuderstand de love oo lolz

Sure

Dec. 4th 01:52 PM 2010
And u too

Hi dear

Dec. 4th 08:30 AM 2010
Wishing you too..A Happy New Year!

abi?

Dec. 3rd 05:54 PM 2010
odi ok my bros

ehen?

Dec. 3rd 06:11 AM 2010
who u be na?

Hmmm

Dec. 2nd 09:09 PM 2010
Welcome back man

nwoke

Nov. 29th 03:40 PM 2010
how u dey? ..... so u don go hid abi? ....