OK

Nov. 17th 03:01 PM 2010
THANKS

Same

Nov. 16th 11:52 AM 2010
Too you bro.

lol

Nov. 16th 01:33 AM 2010
dem dey try ooo

haha

Nov. 15th 02:54 PM 2010
Make i go tell her abi,ur own don finish be that hehe how ur side na?

hey

Nov. 14th 08:51 PM 2010
tot you said that will be next year, so wat happened

haha

Nov. 14th 06:17 PM 2010
Na now i see ur plans for me but u know what i dey go tell Diplo lol

hahaha

Nov. 14th 05:00 PM 2010
Hope the one wey u wan give no hate that thing called money lol if not i go run with my two legs

ahh

Nov. 14th 03:28 PM 2010
we dey eeeeh we no dey get bad time na

hello

Nov. 14th 02:41 AM 2010
mr and mrs nicestobi how una dey?

20 years?

Nov. 14th 02:01 AM 2010
mohahahahahahahahahahahahaha