hi

Mar. 24th 03:19 PM 2009
am here again and dint find u. anyway how are u?

no take ur own com spoil my own

Mar. 23rd 08:20 PM 2009
shee u wan com spoil my marriage
abi u no no say my wife dey read al
dis mesage sef

u don pas mark

Mar. 23rd 07:34 PM 2009
oya bring u hand make i shake u
my mama say eni bodi wey fine me troble
make i just com tel am
n na u dey jab me since, n u just dey make
shakara like say na u get naijapals
no wory i go hala u

oliyide, oliyide, oliyide

Mar. 23rd 11:05 AM 2009
na hw many times
i cal u?
no wory make i first
report u 4 my mama

strange............................

Mar. 20th 02:53 PM 2009
i no undastand u again
shee u b one of diz yahoozee pastors?
u don eva hear say moto dey 4 heaven
nt 2 talk of eihn make?
i go start 2 dey look u nw wit one eye.

na waoh

Mar. 20th 11:42 AM 2009
y e b say pastors na dem fear death pas?
u neva wan go heaven
u wan enjoy nijapals first?
abi nijapals sweet pas heaven?

naa wa oh

Mar. 20th 10:59 AM 2009
u don fashy ur friend lol.... happy friday

haba

Mar. 19th 05:24 PM 2009
na waoh
na wetin dey sheele
e bi like say u ova busy
2day.
anyway i don close work
i dey go house go relax
see u in heaven
aye toto

hi

Mar. 18th 01:20 PM 2009
hi oliboy
hw u dey?
wetin dey happen 4 ur side?
send me ur email add.

Hi,

Mar. 18th 09:22 AM 2009
I want to say thank you 4 the 9ice comment.