Wishing u happy birthday

Apr. 25th 12:29 PM 2009
GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM

Hi

Apr. 25th 10:53 AM 2009
Happy birthday in advance. It is well

UNCLE !!!!!!!

Apr. 24th 05:39 AM 2009
Photo Sharing and Video Hosting at Photobucket
NubianGraphics.com
AND A EARLY BIRTHDAY WISH 2U AS WELL :0

Big

Apr. 18th 02:01 PM 2009
MAN..HOW YOU DOINGJUST CHECKING UP ON MY MATES..U AVE A WONDERFUL WEEKEND

hanz

Apr. 16th 05:42 PM 2009
hello bros kilo nsele se ewa ok

we go see

Apr. 16th 11:41 AM 2009
i stil dey tink wetin i go do u
u don pass mark 2 much 4 my side
i no understand d kin pastor wey u b
na 2 dey take pple wife abi na........

oliyide take ur time

Apr. 16th 10:15 AM 2009
i don dey wan u 2 much
d head wey i spend plenty moni
go cut 4 one expensive saloon yestaday so dat
mama gee go continue 2 admire me
na him u com dey trow bricks 4 my head
wich kin jealousi b dat?
shee u wan break my head?
first u say u love my wife, i no wory
i give am 2 u, now tel me wetin u want?
if na mama gee na lie u talk
becos i ready 2 die wit u
just take ur time ooooooo
anyway make i bribe u wit kisssssssssssssss

UNCLE.....LOL

Apr. 14th 08:27 AM 2009
How was ur Easter ?

i dont care

Apr. 13th 02:20 PM 2009
u tink i care if u want 2 say hi or nt?
if u like visit my page one milion times
dat is ur busines
after al dere ar many fishes in d ocean

HI MEIN ..

Apr. 11th 05:59 PM 2009

Friends18.com Orkut MySpace Hi5 Scrap Images
Friends18.com Picture Comments