na waoh
Mar. 25th 03:38 PM 2009
anyway e get proverb wey say
if u dey pursue dog make e no
eat shit, weda na u go eat am
go try ur luck, she don born
pickin finish 4 me.
by d way, dis one wey u dey
kiss me like dis shee u wan
wound me? na smal smal dem
dey take kiss no b power.
i hope say u dey enjoy ursef?
tanx 4 passing by.