hmm

Aug. 30th 07:20 PM 2009
but I did gat Ur foot print!!

EmmyBbs

Aug. 30th 06:53 PM 2009
I miss U'oo. . . U just dey waka dey pass My house; ; ; e no good 'o

zwani.com myspace graphic comments
Myspace Sunday Graphics

mamaG

Aug. 30th 01:43 PM 2009
lol tis muzik wey u use welcome me to ur page so,,mehn...make me think of old days..anyway..hw ur sunday...if u done make that $$$$$ remember me oh...i go tell u where we go fit go spend am...

uhmm i c..

Aug. 29th 04:43 PM 2009
so cn i call u emmyG there??

looolz dnt worry

Aug. 29th 04:22 PM 2009
Dguy is nt gonna reply u so dnt bother waiting...dey only suspend u 4 sum times and nt 4eva okai..soon u will b able to post confession..kai??

loool yyyyyyy??

Aug. 29th 04:15 PM 2009
what happend??? what did u do??? y nt mail dem??

emmyG hehhehehehehehehee

Aug. 29th 04:15 PM 2009
how weekend nahh?u just dey eat ur rice alone,remember say na eat alone die alone, pass m my own now now oooo,so when we go die make we die together,hehehehehehehhehe.

thax alot ma princess

Aug. 29th 04:07 PM 2009
u too..am cool and u??

hahhah i thought

Aug. 28th 10:21 AM 2009
u wanna be a rev sister like me until i saw u married off to blings --hhahah happy married life and hey have d greatest weekend

ahhahah hon,

Aug. 27th 08:43 PM 2009
ok ooo u welcum babyy..so hw re u doin??